- Lyrics
- Album list
Bracket
-
Bro. Wale
Ape planet, hummm, hummmm Bracket ilééé, brother waleeeeee Yeah yeah, brother waleeeee yeah éééé (Anything go waléé éh)
I came back from Germany I dey plan how to make a family tchaï, I konw sey I be celebrity Sey I fit find pretty girls in one minute But I'm so so sure, I need one baby Wey look so pure, so entirely When I open up my door I see one sweety, when I ask her Do you dou you like me then she says (hummm)
I dooo, doooo brother wale I go be your wife, anything go wale ééh Ok tchaï This life we dey, hummmm I no dey hear Me I go check, if your way go be my sweety yeahhh I no send ooooh, if she's clean ooh she too fat oooooooh Coz I'm so so sure, I need one baby Wey look so pure, so entirely When I open up my door I see one sweety, when I ask her Find more lyrics at ※ Mojim.com Do you dou you like me then she says (hummm)
I dooo, doooo brother wale I go be your wife, anything go wale ééh Yeahhh, yeahhh, hummmm brother wale éé Yeah, yeah, brother wale ééééééh yeah, yeah Brother wale yeah ééé, anything go wale, hummm
If I ask you, you fit be my lover ééh If I ask you fit be my hot babe éééh No say no, no say noo, no no nooo tchaï, ééh if I ask you, you fit come in my house éééh So I go fit ooh, show you my papa éé éééh No say no, no say nooo If I ask you baby make you just dey say
I dooo, doooo brother wale I go be your wife, anything go wale ééh Ooooh yeah, (anything go wale) Yeah yeah, (anything go wale) Ooooh yeah yeah, (anything go wale) Chinekeme eeeeeh, (anything go wale) Anything go wale
-
|